Search This Blog

Sunday

Sunday LAUGHs, Boredom Eliminating Posts, Ha-ha

Laughing Out Loud (Lol)

Ma kontri pipo make I yarn una:
 See Na determination make Okada dey overtake Trailer for road.


This one good, this one good, naso mad man  take dey gather plenty load.

I no gree I no gree na im  dey tear pants.

Baby my ATM card had an issue can you transfer me some cash? Na Dem


Share :

No comments:

Post a Comment