Ma kontri pipo make I yarn una:
See Na determination make Okada dey overtake Trailer for road.
This one good, this one good, naso mad man take dey gather plenty load.
I no gree I no gree na im dey tear pants.
Baby my ATM card had an issue can you transfer me some cash? Na Dem
No comments:
Post a Comment